Home Back

Odumodublvck ft. Black Sherif – WOTOWOTO SEASONING Lyrics

Tooxclusive 2024/10/6

You can check out the lyrics here as you listen to the new hit song, "WOTOWOTO SEASONING", by Odumodublvck ft. Black Sherif.

WOTOWOTO SEASONING Lyrics by Odumodublvck ft. Black Sherif

Intro: ODUMODUBLVCK
(Craze)
(Gothic issues) Drive-by, ujo
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju ’til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)

Chorus: ODUMODUBLVCK
This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)

Refrain: ODUMODUBLVCK
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Woah)

Verse 1: ODUMODUBLVCK
I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh?)
Play me tiki-taka, we run the monkey post (Ayy)
Doggy pose, I give her yakata (She coll?ct)
Pakuromo give am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky leg
I shoot, ? die, e turn to cadaver (Ayy)
The skeng, e tight, the Hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy, but

Chorus: ODUMODUBLVCK
This be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)

Refrain: ODUMODUBLVCK & Black Sherif
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh
Verse 2: Black Sherif
Tear them down into pieces
What you figure this be?
Follow me talk your gibberish but I never listen
My wingman say pimpim, pimpim till one line we are ticking
Every likkle thing on the wish list, talk to your baby, your love, your this thing
?

Outro: ODUMODUBLVCK, Black Sherif & Both
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win
(Drive-by, ujo)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh

People are also reading