Home Back

Lyric Mohbad – Peace LYRICS

Tooxclusive 2024/8/21

Mohbad Peace Lyrics (Song Written by Mohbad – Imole!)

Mohbad

Mohbad Peace Lyrics... Marlian Music bad boy, Mohbad has just released a brand new single titled, “Peace”. Peace is his second single of the year.

STREAM/DOWNLOAD MP3 HERE

PEACE LYRICS

Intro
Iyawo mi sho da, o ro mi pin
O fi mi sile, Mon fa cigar (yo)

Wetin be this one like this?
Been through many things
Many many gists
Though I still find my peace
Imole

Oh I, I do like say me I no dey see
Do like say I no dey hear
Which kind person be this?
Oh I, wetin be this one like this?

Been through many things
La ti aiye genesis
I’ve being dealing with frenemies
Surviver, (surviver)
Mi o ni gba, (mi o ni gba)

Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman wey never rest
King of South and the West
Faster than a car
Won fe ba mi sa
Faster than a Benz oh
Ijebu lo ni e’we so oh

Bad vibes on the gram, (Uh uh uh)
Reading my psalm I`m so biblical, (olorun, olorun)
Aiye to lo okada won de tun ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you Hamma

Oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger
Oh my nigga, oh my nigga
Shey you go dey when I no get Raba?
Cause my mama, cause my mama been praying for me
Say make I jere
Oh my bebe, oh my bebe
Shey you go dey before my Surulere

(Iyawo mi sho da, o ro mi pin
O fi mi sile, Mon fa cigar…)

Wetin be dis one like this?
Been through many things
Many many gists
Though I still find my peace
Oh I, I do like say me I no dey see
Do like say I no dey hear
Which kind person be this?
Oh I, wetin be this one like this?

Been through many things
La ti aiye genesis
I’ve been dealing with frenemies
Surviver, surviver
Mi o ni gba, mi o ni gba

Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman wey never rest
King of South and the West
Faster than a car
Won fe ba mi sa
Faster than a Benz oh
Ijebu lo ni e’we so oh

Bad vibes on the gram, (Uh uh uh)
Reading my psalm I`m so biblical (olorun, olorun)
Aiye to lo okada won de tun ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hammer

Oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger
Oh my nigga, oh my nigga
Shey you go dey when I no get Raba?
Cause my mama, cause my mama been praying for me
Say make I jere
Oh my bebe, oh my bebe
Shey you go dey before my surulere

(Iyawo mi sho da, o ro mi pin
O fi mi sile, Mon fa cigar, Wo wa pelu awon aboki…)

FAQ & Knowledge

Q. Who sang the song “Peace”?

A. “PEACE was sung by Mohbad”.

Q. Who wrote the lyrics of the “Peace” song?

A. “Mohbad,” wrote the lyrics for the song PEACE”.

Q. Who produced the music for the “Peace” song?

A. “Rexxie“, is the producers of Mohbad`s new song titled PEACE.

Q. When was the song “Loose Emotions” released?

A. “PEACE” song was released on “2nd September, 2022”.

People are also reading