Home Back

Moment Portable snatched dollars sprayed by a fan during performance sparks reactions

aderonkebamidele.com 3 days ago

Omom mummy stated: “E pain that guy lowkey”

Choco Richie said: “This Egbon carry him behave of adogbo reach stage. Portable nah baba egbon adogbo why he can’t compos himself”

Stretch noted: “Before he changes his mind and not spray all”

JOBLESS YOUTH said: “Why una Dey even spray portable money? How many hit songs em get? Wetin em Dey sing sef?”

Iamexcel wondered: “No be stealing be this again?”

Olumide Kolawole said: “Loooooool…what if no be everything the guy wan spray…e come dey use laugh cover am”

Pastor Keu said: “Omo that thing pain Dat Guy buh he use scope”

People are also reading