Home Back

My Way Lyrics by HotKid

afronaija.com.ng 2024/5/16

My Way Cover art

My Way Lyrics by HotKid

Hotkid Lyrics

Uncover the profound beauty of HotKid’s My Way lyrics as they inspire, provoke introspection, and ignite a spark of self-discovery.

Cover art for My Way by Hotkid
My Way Cover Art

Hotkid – My Way Lyrics

Hmmm
Niphkeys oh the beat
Uhh uhnn, yeah

They say money can’t buy happiness
But I still wanna get it
I rather cry in a private jet
Than to be smiling in a trenches
Even the girl wey you love
Go follow another man
When there is no money ahh
She gat me worried now
‘Cause only me got me ahh

So, I do my thing my way
Mio dele foor laye
Nobody go follow me feel my pain
I keep asking
Igbawo lowo ma de?
So, I do my thing my way
Mio dele foor laye
Nobody go follow me feel my pain
I keep asking
Igbawo lowo ma de?

Ahhh
Owo ma de
Owo ma de
Owo ma de
Owo ma de
Owo ma de

So many oppressions on Instagram
And me I no fit risk my life
‘Cause if person go do ritual
Iro ooo.
Ese kese loma paa
Even my niggas wey don make am now
If I call on them
Dem go fall my hand
And me I no fit reason am
Kilode ooo
Make we no dey get kwata

‘Cause even the girl wey u love
Go follow another man
When there is no money ahh
She get me worried ahh
‘Cause only got me ahh
Say your girlfriend go follow another man
When there is no money ahh
She got me worried ahh
‘Cause only me got me ahhh

So I do my thing my way
Mio dele foor laye
Nobody go follow me feel my pain
I keep asking
Igbawo lowo ma de?
I do my thing my way
Mio dele foor laye
Nobody go follow me feel my pain
I keep asking
Igbawo lowo ma de?

Ahhh
Owo ma de
Owo ma de
Owo ma de
Owo ma de
Owo ma de

Collaborators on the Lyrics of ‘My Way’

Tobiloba Akinsete, Oluseyifunmi Akinrinmade, Bamise Oyetayo.

Find Lyrics of latest songs here, and get updates on Twitter and Facebook.

The post My Way Lyrics by HotKid appeared first on NotjustOk.

How useful was this post?

Click on a star to rate it!

No votes so far! Be the first to rate this post.

People are also reading